Bible for Shildren

Stories wey you like well-well from inside di Bible. Na free of sharge.

Our Purpose

Matthew 19:14 But Jesus tell di disciples, 'Make una leave di small shidren make dem kom meet mi, nor stop dem, bikos na dem get God Kingdom.'

Bible For Shildren dey to make Shildren sabi Jesus Khrist as wi dey share Bible stories wey get explanashon through: di Web, Cell Phone/PDAs, kolor tracts wey wi print and koloring books, for any language wey pikin dey speak.

Dis Stories for Bible na hin wi go share to di 1.8 billion shidren wey dey for di world free of sharge everiwhere wey dey possible.

Sign Up for Newsletter

Receive